How water from Cameroon Lagdo dam fit worsen Nigeria flood
Di states wey go likely dey affected - Adamawa, Anambra, Bayelsa, Benue, Cross River, Delta, Edo, Kogi, Nasarawa, Rivers, and Taraba – don record different level of flood ova di past decade wenever dem release water from di Lagdo dam.